Skip to main content

WETIN GOD CHOP REMAIN? by Mide Benedict



I yan dem sey watin man go chop
Dem con yan me yamayama 
Sey na God get ham 
Na so I vex throw dem question 
Sey watin dey for dem mouth
Wey get yuehn yuehn like oil
Dem sey na Akara 
Wey commot for heaven con down dey there 

Na dah time I con throw another one give dem sey, 
Na who con get
The one wey dey for cooler wey dem hol for hand? 
Dem yansh my face with laugh
Sey na God chop ham remain for dem.

Na when God go chop food remain for here 
Make I carry my own chop?
Dem yan me sey make I reach Heaven
Make I ask God
Make I holla God the levels....
Sey God dey bless person wey no get wella 
I com vex, wetin! Nah here God go bless me
Abi na for heaven?
How I go take con back,
Dem no con look my side again,
Dem just siddon dey chop another round.

Chai! God dey o,

Comments

Popular posts from this blog

TWO WATERS by Mide Benedict

                               When two stones meet, they say, either one breaks the other, or they both break into pieces, but when two waters mix, they become one, and inseparable: so was the way it went for Akanji and Aduke. The day was bright at that time. The light of the sun shinned through the clouds, covering large fields of grasses and making them appear very radiant in their green skins. Akanji had kept it in mind for long: his heart pierced him badly that he knew that day was the day he would regain his freedom. Aduke, an elegant lady with vibrant smiles, enormous charms that made men melt on sighting her, sat beside Akanji as they usually did everyday. Many men have dreamt of Aduke in the night when they snoozed in bed with snores. In fact, many wanted to have her as something; be it wife, mistress or whatever just to have a taste of her, but the more they spoke to her, the more she ...

God and The Snail: Poetry For Some One Lost Soul

Sometimes it feels Like all is done, That this life of ours Is caught in deadly thorns: From where we cry for help in a land Where to have ears is a great taboo! But in all these... we remember...

Mute by Mide Benedict

That Friday, everyone was spitless, yet it felt as if we spoke all at once in fading tones. Adiza, Halimat's sister wore it differently, her eyes, blood red, her tongue, twisted. Mine was twisted too. Halimat laid right there, silent and unmoving; each gaze at her drove tears out of my eyes.